Football Yarn - Podcasts
Podcast

Football Yarn

Football Yarn
0 Plays

This Na Football Yarn Football yarn bring to table football gist football tori as e dey hot from Naija to EPL League, Champions League to Transfer wahala, we break am down with vibes wey you go feel! Gist Weh Go Burst Your Head: We no dey form expert, we dey talk am as e be!From The Match Review + Gbas Gbos drags and hailing wether na for Pidgin + English Combo, Whether you like “What a goal!” or “Omo, e burst net!”, we dey yarn your language with no too much grammar.Follow us, listen, drop your own hot takes for here, everybody get voice!

Latest Episodes

Comments & Reviews0